Mbok nothing wey don make me laff tire this evening than to see where dem post my brother Reno to as Ambassador
Shebi he call Tinubu Drug Lord, say he don do investigation, Tinubu wey be master strategist kuku send am go Mexico make he go meet him research partners
Chai, this Tinubu ma real mad man
He don get the last laff.
Since na hom dey knw who be Drug Baron make he kuku go dey engage with them
Laff wan kill me
Duke of Shomolu
Last modified: March 6, 2026
